Lyrics

[Lyrics] Dr Dolor – Madam The Madam

Madam The Madam Lyrics by Dr Dolor 

We present to you the Lyrics to Dr Dolor latest single titled Madam The Madam.

For the purpose of Dr Dolor fans and our users here we bring to you the lyrics to the song ‘Madam The Madam’.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and Download Madam The Madam by Dr Below:-

Download The Song


Madam The Madam Lyrics by Dr Dolor 

Intro

(Dr dolor Entertainment)
Ömönaiyeighodé
kolo na dkolo oh yea
kolo na dkolo Oh my baby
kolo na dkolo
Ömönaiyeighodé
kolo na dkolo

Verse

Hello honey bunny
My sugar lolli
Le me dey there for you
Giving you breakfast in bed Oh (in bed oh)

Pre-Chorus

No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you Oh
And your family too

Chorus

Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
The madam

Soo-Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam

Bridge
Ovbiöba
Egodi
Anything wey you want
Egodi

Ovbiöba
Egodi
Anything wey you want
Egodi

Pre-Chorus

No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you Oh
And your family too

Chorus

Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam

Soo-Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam

Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam

Soo-Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban 00
Madam the madam (ele ele ele)

Outro

kolo na dkolo
kolo na dkolo
kolo na dkolo Oh my baby
kolo na dkolo na
kolo na dkolo oh ??
kolo na dkolo
(Ace bring the beat back)

About the author

FN Official ✅

Leave a Comment